8.1 C
London
Tuesday, April 16, 2024

How BBC pidgin reported Ghana’s controversial $100K charge for dinner with the President

- Advertisement -
- Advertisement -

General News of Thursday, 21 December 2017

Source: Mynewsgh.com

2017-12-21

Akufo Addo 878President Akufo-Addo

The controversial $100,000 charge slapped on Chief Executives Officers (CEOs) of expatriate companies to sit on the same table with President Nana Addo Dankwa Akufo-Addo at a dinner during the Ghana Millennium Excellence Awards has made it to the international news portals.

The matter which has generated a heated controversy among members of the New Patriotic Party and the National (NPP) Democratic Congress (NDC), has gained the attention of the infamous BBC pidgin who curled it in their own way.

Read full text below how they presented it;

President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem seat close to am

Di most expensive seat for di whole world dey Ghana, ei dey cost USD 100,000 to seat near Ghana President Nana Akufo-Addo.

Accusations comot say Trade Ministry dey charge expatriate businessmen between $15,000 – $100,000 make dem get seat near di President.

Deputy Trade Minister Carlos Ahenkorah admit sey some people pay dis kind money to seat next to di President but di money no come Trade Ministry, instead ei go Millennium Excellence Foundation who dey organise demma Millennium Excellence Awards.

President Akufo-Addo dey demand answers

President Akufo-Addo bore over di matter as ei direct ein Trade Minister Alan Kyeremanteng make ei explain by close of day how accusations from minority members of parliament emerge say dem collect dis amount without eim knowledge.

Director of Communications at the Flagstaff House, Eugene Arhin come reveal sey Preisdent Akufo-Addo no get any idea say people dey pay chaw money make expatriate businessmen book seat by ein table.

Minority dey call for probe into di matter

National Democratic Congress member of parliament, Samuel Okudzeto Ablakwa, make strong argument say “we be clear for our minds say dis be corruption. Corruption be sey one dey use public office for private gains…which dey mean sey people dey pay between $15,000 – $100,000 make dem get table next to Ghana President event under.

Minority MPs for parliament dey call for probe into dis matter wey dey involve corruption den conflict of interest.

قالب وردپرس

Latest news
Related news
- Advertisement -