{"id":271509,"date":"2024-12-27T15:41:15","date_gmt":"2024-12-27T15:41:15","guid":{"rendered":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/"},"modified":"2024-12-27T15:41:15","modified_gmt":"2024-12-27T15:41:15","slug":"phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know","status":"publish","type":"post","link":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/","title":{"rendered":"&#8216;Phone and technology don take di only job wey I know&#8217;"},"content":{"rendered":"<p><\/p>\n<div style=\"-webkit-user-select: none; -webkit-touch-callout: none; -moz-user-select: none; -ms-user-select: none; user-select: none;\">\n<p id=\"article-123\">Tik-tok na di loudest sound inside Bala Muhammad tiny watch-repair shop, wey dey one busy street for di northern Nigerian city of Kaduna.<\/p>\n<p>Na like a time capsule from a different era with plenti clocks hanging on di wall and small tables for di entrance full of im tools and watches in various states of repair.<\/p>\n<p>Im shop wey dey for one of Kaduna busiest shopping streets &#8211; dey in between building material suppliers.<\/p>\n<p>Until a few years ago, e bin get a steady stream of customers wey dey stop by to repair dia watches or get a new battery.<\/p>\n<p>&#8220;Times bin dey wey I get more than 100 wristwatch-repair jobs in a day,&#8221; di 68-year-old, popularly known as Baba Bala, tell BBC.<\/p>\n<p>But e dey worry say im skills &#8211; wey im father teach im and im brother &#8211; go die out.<\/p>\n<p>&#8220;Some days we dey get zero customers,&#8221; e tok, as e blame people wey dey use their mobile phones to check di time for di reason im trade dey go down.<\/p>\n<p>&#8220;Phones and technology don take away di only job wey I know and e dey make me very sad.&#8221;<\/p>\n<p>But for more dan 50 years, di boom for watches allow im family to make a good living.<\/p>\n<p>&#8220;I build my house and educate my children from dis wristwatch repairing,&#8221; e tok.<\/p>\n<p>Im father go travel all over West Africa for six months at a time &#8211; from Senegal to Sierra Leone &#8211; fixing timepieces.<\/p>\n<p>At one stage, Baba Bala bin base for di capital, Abuja, where many of di country elite, top pipo dey live &#8211; and e make a good living taking care of di watches of di wealthy.<\/p>\n<p>E say im best customers be top officials of di state-owned oil firm Nigerian National Petroleum Company (NNPC).<\/p>\n<p>Some get Rolexes &#8211; wey an average one fit cost around $10,000 (\u00a38,000).<\/p>\n<p>E say dem dey beautiful &#8211; and summarise im love for all watches from Switzerland. E  imself get one Longines, another anoda Swiss brand, wey e dey only remove wen e dey sleep.<\/p>\n<p>&#8220;If I step out of my house and I forget am, I have to go back for am. I no dey dey without am &#8211; that na how important e dey to me.&#8221;<\/p>\n<p>For im shop, e keep one beautiful big framed photo of im father, Abdullahi Bala Isah, wey dem snap as e look up from im work bench some years before im death in 1988.<\/p>\n<p>Isah wey be ogbonge horologist and im contacts for Freetown and Dakar go call am to take a trip wen dem get enough watches for am to repair.<\/p>\n<p>E go also make regular visits to Ibadan, wey be metropolis for di south-west of Nigeria &#8211; literary hub and home to di country first university.<\/p>\n<p>Baba Bala say no-one for di family know where im father learn di work &#8211; but e go be during di time of British colonial rule.<\/p>\n<p>Dem born e himself four years before Nigeria&#8217; independence for 1960.<\/p>\n<p>&#8220;My father be popular wristwatch repairer and im skill take am to many places. E teach me when I dey young and I dey proud to follow in his footsteps.&#8221;<\/p>\n<p>Baba Bala bin start to take a close interest in understanding wetin di wheels and levers inside a watch dey do when he be 10 &#8211; and e happy to discover dat as e dey grow, e become a good source of pocket money.<\/p>\n<p>&#8220;When my fellow students bin broke for secondary school, I get money to spend at di time because I don already dey repair wristwatches.&#8221;<\/p>\n<p>E remember say im skill even impress one of im teachers: &#8220;E bin get issues with some of im wristwatches and bin don carry am to several places and dem no fit do dem. When dem tell am about me, I dey able to fix all three of di watches by next day.&#8221;<\/p>\n<p>At one point, watches bin dey seen as important as clothes for Nigeria and many people bin feel lost without one.<\/p>\n<p>Kaduna bin get a dedicated area where many watch-sellers and repairers set up their businesses.<\/p>\n<p>&#8220;Dem don demolish di place now and e and dey empty,&#8221; Baba Bala tok sadly, adding say most of im colleagues don either die or don given up on di business.<\/p>\n<p>One of those wey admit defeat na Isa Sani.<\/p>\n<p>&#8220;Going to my repair shop daily mean sitting down and getting no work &#8211;  that na why I decide to stop going for 2019,&#8221; di 65-year-old tell BBC.<\/p>\n<p>&#8220;I get land and my children dey help me to farm on am &#8211; that na how I dey able to get by dis days.&#8221;<\/p>\n<p>E lament: &#8220;I no think say wristwatch go ever make a comeback.&#8221;<\/p>\n<p>Di young pipo wey dey work for di building supply shops next to Baba Bala agree.<\/p>\n<p>Faisal Abdulkarim and Yusuf Yusha&#8217;u, wey both be18, no never get watches before as dem no see a need for them.<\/p>\n<p>&#8220;I fit check di time on my phone whenever I want to and e always dey with me,&#8221; one tok.<\/p>\n<p>Dr Umar Abdulmajid, wey be communications lecturer for Yusuf Maitama University in Kano, believe say things fit change.<\/p>\n<p>&#8220;Conventional wristwatches are no doubt dey die and with am, jobs like wristwatch repairs too, but with di smartwatch I think dem fit make a comeback.<\/p>\n<p>&#8220;Di fact say a smartwatch ft do much more dan just show you di time mean say e fit continue to attract pipo.&#8221;<\/p>\n<p>E suggest say make old watch-repairers learn how to work with dis new technology: &#8220;If you no move with di times you go dey left behind.&#8221;<\/p>\n<p>But Baba Bala, wey return from Abuja to Kaduna to set up im shop about 20 years ago as e bin want dey near im growing family, say dis wan no interest am.<\/p>\n<p>&#8220;Dis na wetin I love to do, I consider myself a doctor for sick wristwatches &#8211; plus I no dey get any younger.&#8221;<\/p>\n<p>Im tight family remain loyal to im profession &#8211; im wife and all im five children dey wear watch and dey often go visit am for d shop, where some of di timepieces on display be forgotten objects from old customers.<\/p>\n<p>&#8220;Some bring dem many years ago and no return for dem,&#8221; e tok.<\/p>\n<p>But Baba Bala refuse to give up and still dey open shop everyday &#8211; im eldest daughter, wey dey run a successful clothes boutique nearby, dey help am with bills when im business dey slow.<\/p>\n<p>Without much to keep am busy &#8211; or tok-tok and gossip of im customers, Baba Bala say e now most times dey listen to im radio for company, enjoying di Hausa language programmes for di BBC World Service.<\/p>\n<p>For afternoon, im youngest son, Al-Ameen, come to visit after school &#8211; di only one of im children wey dey show interest in learning di art of watch-repairing. But e no go encourage am to take am up as a profession.<\/p>\n<p>E dey happy say di 12-year-old don tell am say e wan be pilot &#8211; continuing di family tradition of seeing more of di world.<\/p>\n<p>For im cockpit, e go face many watch-like dials &#8211; wey be like from im father  workshop.<\/p>\n<p><img decoding=\"async\" src=\"https:\/\/a1.api.bbc.co.uk\/hit.xiti\/?s=598346&amp;p=pidgin.articles.cly2x6pv5zqo.page&amp;x1=%5Burn%3Abbc%3Aoptimo%3Aasset%3Acly2x6pv5zqo%5D&amp;x4=%5Bpcm%5D&amp;x5=%5Bhttps%3A%2F%2Fwww.bbc.com%2Fpidgin%2Farticles%2Fcly2x6pv5zqo%5D&amp;x7=%5Barticle%5D&amp;x8=%5Bsynd_nojs_ISAPI%5D&amp;x9=%5B%27Phone+and+technology+don+take+di+only+job+wey+I+know%27%5D&amp;x11=%5B2024-12-27T09%3A02%3A02.894Z%5D&amp;x12=%5B2024-12-27T09%3A02%3A02.894Z%5D&amp;x19=%5Bghana.web%5D\" \/><\/p>\n<\/div>\n","protected":false},"excerpt":{"rendered":"<p>Tik-tok na di loudest sound inside Bala Muhammad tiny watch-repair shop, wey dey one busy street for di northern Nigerian city of Kaduna. Na like a time capsule from a different era with plenti clocks hanging on di wall and small tables for di entrance full of im tools and watches in various states of [&hellip;]<\/p>\n","protected":false},"author":1,"featured_media":271510,"comment_status":"open","ping_status":"open","sticky":false,"template":"","format":"standard","meta":{"footnotes":""},"categories":[15],"tags":[],"class_list":["post-271509","post","type-post","status-publish","format-standard","has-post-thumbnail","category-africa"],"yoast_head":"<!-- This site is optimized with the Yoast SEO plugin v28.8 - https:\/\/yoast.com\/product\/yoast-seo-wordpress\/ -->\n<title>&#039;Phone and technology don take di only job wey I know&#039; - Ghanamma.com<\/title>\n<meta name=\"robots\" content=\"index, follow, max-snippet:-1, max-image-preview:large, max-video-preview:-1\" \/>\n<link rel=\"canonical\" href=\"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/\" \/>\n<meta property=\"og:locale\" content=\"en_US\" \/>\n<meta property=\"og:type\" content=\"article\" \/>\n<meta property=\"og:title\" content=\"&#039;Phone and technology don take di only job wey I know&#039; - Ghanamma.com\" \/>\n<meta property=\"og:description\" content=\"Tik-tok na di loudest sound inside Bala Muhammad tiny watch-repair shop, wey dey one busy street for di northern Nigerian city of Kaduna. Na like a time capsule from a different era with plenti clocks hanging on di wall and small tables for di entrance full of im tools and watches in various states of [&hellip;]\" \/>\n<meta property=\"og:url\" content=\"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/\" \/>\n<meta property=\"og:site_name\" content=\"Ghanamma.com\" \/>\n<meta property=\"article:published_time\" content=\"2024-12-27T15:41:15+00:00\" \/>\n<meta property=\"og:image\" content=\"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-content\/uploads\/2024\/12\/57152594.jpg\" \/>\n\t<meta property=\"og:image:width\" content=\"600\" \/>\n\t<meta property=\"og:image:height\" content=\"336\" \/>\n\t<meta property=\"og:image:type\" content=\"image\/jpeg\" \/>\n<meta name=\"author\" content=\"Ghana News\" \/>\n<meta name=\"twitter:card\" content=\"summary_large_image\" \/>\n<meta name=\"twitter:label1\" content=\"Written by\" \/>\n\t<meta name=\"twitter:data1\" content=\"Ghana News\" \/>\n\t<meta name=\"twitter:label2\" content=\"Est. reading time\" \/>\n\t<meta name=\"twitter:data2\" content=\"6 minutes\" \/>\n<script type=\"application\/ld+json\" class=\"yoast-schema-graph\">{\"@context\":\"https:\\\/\\\/schema.org\",\"@graph\":[{\"@type\":\"Article\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#article\",\"isPartOf\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/\"},\"author\":{\"name\":\"Ghana News\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/#\\\/schema\\\/person\\\/c70749f3edfbfcd92d45e933f0fe10b5\"},\"headline\":\"&#8216;Phone and technology don take di only job wey I know&#8217;\",\"datePublished\":\"2024-12-27T15:41:15+00:00\",\"mainEntityOfPage\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/\"},\"wordCount\":1217,\"commentCount\":0,\"image\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#primaryimage\"},\"thumbnailUrl\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/wp-content\\\/uploads\\\/2024\\\/12\\\/57152594.jpg\",\"articleSection\":[\"Africa\"],\"inLanguage\":\"en-US\",\"potentialAction\":[{\"@type\":\"CommentAction\",\"name\":\"Comment\",\"target\":[\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#respond\"]}]},{\"@type\":\"WebPage\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/\",\"url\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/\",\"name\":\"'Phone and technology don take di only job wey I know' - Ghanamma.com\",\"isPartOf\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/#website\"},\"primaryImageOfPage\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#primaryimage\"},\"image\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#primaryimage\"},\"thumbnailUrl\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/wp-content\\\/uploads\\\/2024\\\/12\\\/57152594.jpg\",\"datePublished\":\"2024-12-27T15:41:15+00:00\",\"author\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/#\\\/schema\\\/person\\\/c70749f3edfbfcd92d45e933f0fe10b5\"},\"breadcrumb\":{\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#breadcrumb\"},\"inLanguage\":\"en-US\",\"potentialAction\":[{\"@type\":\"ReadAction\",\"target\":[\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/\"]}]},{\"@type\":\"ImageObject\",\"inLanguage\":\"en-US\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#primaryimage\",\"url\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/wp-content\\\/uploads\\\/2024\\\/12\\\/57152594.jpg\",\"contentUrl\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/wp-content\\\/uploads\\\/2024\\\/12\\\/57152594.jpg\",\"width\":600,\"height\":336},{\"@type\":\"BreadcrumbList\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/12\\\/27\\\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\\\/#breadcrumb\",\"itemListElement\":[{\"@type\":\"ListItem\",\"position\":1,\"name\":\"Home\",\"item\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/\"},{\"@type\":\"ListItem\",\"position\":2,\"name\":\"&#8216;Phone and technology don take di only job wey I know&#8217;\"}]},{\"@type\":\"WebSite\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/#website\",\"url\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/\",\"name\":\"Ghanamma.com\",\"description\":\"Ghana mma provides breaking news, top stories in Ghana, Africa, business, entertainment, politics and more.\",\"potentialAction\":[{\"@type\":\"SearchAction\",\"target\":{\"@type\":\"EntryPoint\",\"urlTemplate\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/?s={search_term_string}\"},\"query-input\":{\"@type\":\"PropertyValueSpecification\",\"valueRequired\":true,\"valueName\":\"search_term_string\"}}],\"inLanguage\":\"en-US\"},{\"@type\":\"Person\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/#\\\/schema\\\/person\\\/c70749f3edfbfcd92d45e933f0fe10b5\",\"name\":\"Ghana News\",\"image\":{\"@type\":\"ImageObject\",\"inLanguage\":\"en-US\",\"@id\":\"https:\\\/\\\/secure.gravatar.com\\\/avatar\\\/22cb97c2b08df229330efb2b8c2645feaae8d3ca3ee434035fbb668b5b82f570?s=96&d=mm&r=g\",\"url\":\"https:\\\/\\\/secure.gravatar.com\\\/avatar\\\/22cb97c2b08df229330efb2b8c2645feaae8d3ca3ee434035fbb668b5b82f570?s=96&d=mm&r=g\",\"contentUrl\":\"https:\\\/\\\/secure.gravatar.com\\\/avatar\\\/22cb97c2b08df229330efb2b8c2645feaae8d3ca3ee434035fbb668b5b82f570?s=96&d=mm&r=g\",\"caption\":\"Ghana News\"},\"sameAs\":[\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\"],\"url\":\"https:\\\/\\\/www.ghanamma.com\\\/2024\\\/author\\\/ghanamma\\\/\"}]}<\/script>\n<!-- \/ Yoast SEO plugin. -->","yoast_head_json":{"title":"'Phone and technology don take di only job wey I know' - Ghanamma.com","robots":{"index":"index","follow":"follow","max-snippet":"max-snippet:-1","max-image-preview":"max-image-preview:large","max-video-preview":"max-video-preview:-1"},"canonical":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/","og_locale":"en_US","og_type":"article","og_title":"'Phone and technology don take di only job wey I know' - Ghanamma.com","og_description":"Tik-tok na di loudest sound inside Bala Muhammad tiny watch-repair shop, wey dey one busy street for di northern Nigerian city of Kaduna. Na like a time capsule from a different era with plenti clocks hanging on di wall and small tables for di entrance full of im tools and watches in various states of [&hellip;]","og_url":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/","og_site_name":"Ghanamma.com","article_published_time":"2024-12-27T15:41:15+00:00","og_image":[{"width":600,"height":336,"url":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-content\/uploads\/2024\/12\/57152594.jpg","type":"image\/jpeg"}],"author":"Ghana News","twitter_card":"summary_large_image","twitter_misc":{"Written by":"Ghana News","Est. reading time":"6 minutes"},"schema":{"@context":"https:\/\/schema.org","@graph":[{"@type":"Article","@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#article","isPartOf":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/"},"author":{"name":"Ghana News","@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/#\/schema\/person\/c70749f3edfbfcd92d45e933f0fe10b5"},"headline":"&#8216;Phone and technology don take di only job wey I know&#8217;","datePublished":"2024-12-27T15:41:15+00:00","mainEntityOfPage":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/"},"wordCount":1217,"commentCount":0,"image":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#primaryimage"},"thumbnailUrl":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-content\/uploads\/2024\/12\/57152594.jpg","articleSection":["Africa"],"inLanguage":"en-US","potentialAction":[{"@type":"CommentAction","name":"Comment","target":["https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#respond"]}]},{"@type":"WebPage","@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/","url":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/","name":"'Phone and technology don take di only job wey I know' - Ghanamma.com","isPartOf":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/#website"},"primaryImageOfPage":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#primaryimage"},"image":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#primaryimage"},"thumbnailUrl":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-content\/uploads\/2024\/12\/57152594.jpg","datePublished":"2024-12-27T15:41:15+00:00","author":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/#\/schema\/person\/c70749f3edfbfcd92d45e933f0fe10b5"},"breadcrumb":{"@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#breadcrumb"},"inLanguage":"en-US","potentialAction":[{"@type":"ReadAction","target":["https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/"]}]},{"@type":"ImageObject","inLanguage":"en-US","@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#primaryimage","url":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-content\/uploads\/2024\/12\/57152594.jpg","contentUrl":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-content\/uploads\/2024\/12\/57152594.jpg","width":600,"height":336},{"@type":"BreadcrumbList","@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/12\/27\/phone-and-technology-don-take-di-only-job-wey-i-know\/#breadcrumb","itemListElement":[{"@type":"ListItem","position":1,"name":"Home","item":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/"},{"@type":"ListItem","position":2,"name":"&#8216;Phone and technology don take di only job wey I know&#8217;"}]},{"@type":"WebSite","@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/#website","url":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/","name":"Ghanamma.com","description":"Ghana mma provides breaking news, top stories in Ghana, Africa, business, entertainment, politics and more.","potentialAction":[{"@type":"SearchAction","target":{"@type":"EntryPoint","urlTemplate":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/?s={search_term_string}"},"query-input":{"@type":"PropertyValueSpecification","valueRequired":true,"valueName":"search_term_string"}}],"inLanguage":"en-US"},{"@type":"Person","@id":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/#\/schema\/person\/c70749f3edfbfcd92d45e933f0fe10b5","name":"Ghana News","image":{"@type":"ImageObject","inLanguage":"en-US","@id":"https:\/\/secure.gravatar.com\/avatar\/22cb97c2b08df229330efb2b8c2645feaae8d3ca3ee434035fbb668b5b82f570?s=96&d=mm&r=g","url":"https:\/\/secure.gravatar.com\/avatar\/22cb97c2b08df229330efb2b8c2645feaae8d3ca3ee434035fbb668b5b82f570?s=96&d=mm&r=g","contentUrl":"https:\/\/secure.gravatar.com\/avatar\/22cb97c2b08df229330efb2b8c2645feaae8d3ca3ee434035fbb668b5b82f570?s=96&d=mm&r=g","caption":"Ghana News"},"sameAs":["https:\/\/www.ghanamma.com\/2024"],"url":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/author\/ghanamma\/"}]}},"_links":{"self":[{"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/posts\/271509","targetHints":{"allow":["GET"]}}],"collection":[{"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/posts"}],"about":[{"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/types\/post"}],"author":[{"embeddable":true,"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/users\/1"}],"replies":[{"embeddable":true,"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/comments?post=271509"}],"version-history":[{"count":0,"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/posts\/271509\/revisions"}],"wp:featuredmedia":[{"embeddable":true,"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/media\/271510"}],"wp:attachment":[{"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/media?parent=271509"}],"wp:term":[{"taxonomy":"category","embeddable":true,"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/categories?post=271509"},{"taxonomy":"post_tag","embeddable":true,"href":"https:\/\/www.ghanamma.com\/2024\/wp-json\/wp\/v2\/tags?post=271509"}],"curies":[{"name":"wp","href":"https:\/\/api.w.org\/{rel}","templated":true}]}}