NIGERIAN BROADCASTING COOPERATION BANS D’BANJ’S OLIVER TWIST SONG

    0
    59

    Click for Full Image Size
    Reports reaching us revealed that D’banj new single “Oliver Twist” has been banned by the NBC on grounds of using “Lewd Lyrics”.

    NBC has issued a circular round all media houses to stop playing the song on radio or TV stations with immediate effect.

    Do you have a story/gist for publication? Please email it to story@nigeriafilms.com

    star | 9/1/2011 7:05:07 PM

    9ja self una no dey grow! na D’banj song (“Oliver Twist”una banned) una no fet go look 4 boko haram member’s, na 2 go banned song, d song wey I dey trp 4 na, una no try oh .

    Reply this thread

    jane chichi | 9/1/2011 7:29:46 PM

    he should knw dt is African nd nt America, so my bros sorry o, dis na eye opener 4 u.

    Reply this thread

    PURPLE FROM GHANA. | 9/1/2011 7:52:49 PM

    MR DAPO, IF ITS THE PLAN FOR SOME PEOPLE TO BRING YOU DOWN, THEN MY DEAR THEY WILL NEVER SUCCEED.BUT IF ITS TRUE, THEN DEAR D’BANJ, PLEASE CHANGE YOUR LIFESTYLE AND REPENT.GOOD LUCK.

    Reply this thread

    Prinz White Angel | 9/1/2011 7:57:41 PM

    Una f**k up big time why una want become enemy of progress now wey d guy want add to him scores.wi una no try dat r*****h wit flavor aby una dey fear am?

    Reply this thread

    Falilat from Naija | 9/1/2011 8:23:49 PM

    It a pity dat d song is banned,more sucess to come.

    Reply this thread

    Jadoo smith | 9/1/2011 8:35:35 PM

    so sowi padi, mor greeseeeee to yr elbow jawe, u dey try wella

    Reply this thread

    marvelous david | 9/1/2011 9:05:18 PM

    well……..dbanj all i have to say is dat a star is always a star, no matter wat dey do, dey cn never bring u down.ooooshee…..

    Reply this thread

    don | 9/1/2011 9:50:21 PM

    i never hear the song b4, dem wont to make the song more popular 4 the guy.

    Reply this thread

    Read the rest here:
    NIGERIAN BROADCASTING COOPERATION BANS D’BANJ’S OLIVER TWIST SONG