Do you have a story/gist for publication? Please email it to [email protected]
tutla | 11/10/2012 12:06:33 PM
NFc dont be deceived O,I know u so well uche f*****gham rodrisomething,which abroad,hmmm u be grant NFC another interview before I open ur can of worms____Village gurl like u do surgery at age 9 abroad,tell us which hospital ,the name o___if u like keep lying as it won’t be long before u go blind as na Oyinbo eyeball u wan make dem put for una eyes.Hmmm if not for f*****g and acting wey carry u go obodo Oyinbo U come dey lie say u go abroad at Age 9 when ur maale and paale never reach local airport not to talk of international.keeping lying u hear